Chord Gitar dan Lirik Lagu Commas - Ayra Starr: Energy Wrong, I Log Off
Simak chord gitar dan lirik lagu Commas milik Ayra Starr dalam artikel berikut ini. 
17:49
14 Februari 2024

Chord Gitar dan Lirik Lagu Commas - Ayra Starr: Energy Wrong, I Log Off

- Berikut inilah chord gitar dan lirik lagu Commas milik Ayra Starr

Lagu bertajuk Commas tersebut telah dirilis di kanal YouTube resminya pada 2 Februari 2024. 

Chord Gitar dan Lirik Lagu Commas - Ayra Starr

F# A#m

[Intro]
(Initiating rage process)

Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
F#
Na which kind life wey I never see?
A#m
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
F#
Original, no be parody
A#m
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

[Pre-Chorus]
F#
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
A#m
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
F#
Dem never know I kala tori mo fine
A#m
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

[Chorus]
F#
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
A#m
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
F#
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
A#m
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

[Verse 2]
F#
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
A#m
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no Go tire
F#
Fire dey go, fire dey go
A#m
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

[Pre-Chorus]
F#
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
A#m
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
F#
Dem never know I kala tori mo fine
A#m
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

[Chorus]
F#
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
A#m
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
F#
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
A#m
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

[Outro]
F#
Na which kind life wey I never see?
C#
I carry God, so I fear nothing
C#
Steady increasing the commas
Fm                F#
Comma, comma, commas
F#
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
A#M
Steady increasing the commas
Fm                    F#
Comma, comma, commas

(Tribunnews.com) 

Editor: Tiara Shelavie

Tag:  #chord #gitar #lirik #lagu #commas #ayra #starr #energy #wrong

KOMENTAR